Sunday, 30 August 2015

BOREDOM HAS DRAWN ME TO JEHOVAH, HUNGA DON NEAR ME REACH JACKN by Motolani Olusile

Curiosity they said, killed granny’s white cat
but why will that,
be my path.
For if I choose to involve
with the opaques that evolve,
this before awareness had I resolve.
Nevertheless the ennui kind of distress
has ‘’sesamed’’ the gloomy doors of depress,
not in haste but won’t hesitate begat ‘’christness’’.
A perilous journey to dust,
with only ONE you can trust…O rejoice for we’ve found one lost!

if u fit com closa
u go undastand the matta
wahlai en dey sound pass bata
d tori don taya me
dis hussu wan faya me
buh kpom pi, mey in yarn u, i kana d wirein
as I reason mey I engage onto d wakacome test
I soji no to carry last
with gbedu wey still dey ma tract
to level u, sey true talk I oragnise
my guy, i normalise time pas gan….wahlai I 2 memorise!

No comments:

Post a Comment